After the plenti success of him first single ‘Raceline’ wey hit airwaves for inside delton April 2014, Jaga a.k.a Mr Dry Gin don finish work on top him second delton single ‘Mboro’ wey him use him mama Bahumono language wey na from Cross River State. Jaga papa wey kom from Edo state dey talk say him do the song for him mama Bahumono language so dat him go fit teach him mama how dem dey run am. Una go remember say Jaga mama wey be Nollywood producer/actress don record some song like ‘Nkenekene and Abacha’ wey she feature Sunny Neji for inside and na her Bahumono language naim she use.
Name (required)
FinalStage Coatings: For All Una House Finishings
Meta Register Log in Entries RSS Comments delton RSS WordPress.com Recent Posts [DOWNLOAD FILM]: The Jungle delton Book: Jungle Party (Full Movie) Choi! Doyin Okupe Dey Yab Governor Fashola! [VIDEO PREMIERE]: Lynxxx (@Chukie_Lynxxx) My Place | DOWNLOAD [VIDEO]: AFP Don Release New Videos Wey Boko Haram Dey Claim Say Na Dem Dey Behind Abuja & Lagos Bomb Blasts Boko Haram Talk Say Na Dem Naim Trowey The Bomb Blast for Abuja & Lagos For One New Video
%d bloggers like this:
No comments:
Post a Comment